Jinja Lyrics
Start of the Lyrics
Oya Make We Jinja, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead, You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Jinja O, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Make I Put Am For Your Body Baby (Gba Ko Jẹ)
No Be Poison (Gba Ko Jẹ)
Any Time Weh You Call Baby (I’ll Be There)
Go Dey Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
For Your Body Baby (Gba Ko Jẹ)
No Be Poison (Gba Ko Jẹ)
Any Time Weh You Call Baby (I’ll Be There)
Go De Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
Awọn Temi Naa Ti Gaza We De On Deck Eh
Mo Ti Fresh, I Be Giran , I Be Condemn Yeah
Anywhere Weh I Dey I Keep It Hundred Yeah
Awọn To Ba Robi Si Mi Wọn Ni Bọ Nbẹ, No
Jọ Jọ Jọ Nobody Badder Ma Lọ Gọ
Fish Plenty For Ocean My Session Be Like Marọkọ
I Go, I Go Dull You Ke That One Na Ọrọ Pawpaw
Can’t You See Wetin You Carry Baby Bo Ṣe N Rọpọpọ
Jọ Jọ Jọ Nobody Badder Ma Lọ Gọ
Fish Plenty For Ocean My Session Be Like Marọkọ
I Go, I Go Dull You Ke That One Na Ọrọ Pawpaw
Can’t You See Wetin You Carry Baby Bo Ṣe N Rọpọpọ
Jinja, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead, You Be Leader Leader O
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Jinja O, Make We Jinja Jinja O
Go Follow Ur Lead You Be Leader Leader
Many Kele Carry Something Weh Dey Hinder O
But Your Own Is Bigger O
Make I Put Am For Your Body Baby (Gba Ko Jẹ)
No Be Poison (Gba Ko Jẹ)
Any Time Weh You Call Baby (I’ll Be There)
Go Dey Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
For Your Body Baby (Gba Ko Jẹ)
No Be Poison (Gba Ko Jẹ)
Any Time Weh You Call Baby (I’ll Be There)
Go De Cuddle N Wrap U Like (Sarkodie, Kordie)
(Gba Ko Jẹ)
(Gba Ko Jẹ)
(I’ll Be There)
(Sarkodie, Kordie)
(Gba Ko Jẹ)
(Gba Ko Jẹ)
(I’ll Be There)
(Sarkodie, Kordie)
End of the Lyrics
Read More English Song Lyrics
No Worries Lyrics – Olamide