Olamide – Gaza Lyrics


Gaza Lyrics

Start of the Lyrics

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat a joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from the zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Chorus]
Gaza (Gaza)
We dey Gaza oh (Gaza)
Gaza (Gaza)
We go Gaza oh (Gaza)
Me I no send nobody I go Gaza oh (Gaza)
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh (Gaza)

[Verse 1]
Anybody to ba bẹ (Gaza)
Anobi lo ma bẹ (Gaza)
Ẹlẹjẹ ni legend (Gaza)
Ọmọ’ya mi sho ti get? (Gaza)
Bad boy till the end (Gaza)
And we no dey follow trend (Gaza)
Gb’ọmọ mẹrin s’ori bed (Gaza)
Notorious till my last breath (Gaza)
Before the money we stack (Gaza)
Dem tell us make we pack (Gaza)
Now they all wanna come back (Gaza)
Hey, wanna link in pack? (Gaza)
Big propeller (Gaza)
Gbe gbo ṣenu bi Fela (Gaza)
Ta lo fẹ tọku la (Gaza)
Ẹgbọ ta lo ko wọn wa (Gaza)
Le wọn

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Pre-Chorus]
Man a straight from the jungle
So man gast steady dey para oh
Smoking like a fat joint wey dem mole for shaba oh
And I no send nobody, I’m from zanga oh
Come see wahala oh
Dem say we dey Gaza oh

[Verse 2]
Ara nkan Gaza (Gaza)
No go dey send me aza (Gaza)
Mi n shey Mr Money (Gaza)
Emi kọ mo kọ Nzaza (Gaza)
Ọga embago (Gaza)
O kan ra bi El Chapo (Gaza)
Ti n ba nawo, mi o n collabo (Gaza)
Boya kan lọ yawo Lapo (Gaza)
On Colos (Gaza)
And I gat too many models (Allah)
‘Cause I gat too many foes (Allah)
I can take away their sorrows
Bless their soul
May Allah rest their soul
Jah knows these niggas holes
I know original bone killers on the throne
If you mess with my bag then you mess with the bros
Ma fuck baba ẹ up

End of the Lyrics

Read More English Song Lyrics

Street Jam Lyrics – Olamide

The lyrics here provided seem to be from a song that expresses a sense of identity, pride, and defiance. The lyrics reflect a strong affiliation with a place called “Gaza,” which could be a metaphorical representation of a rough and challenging environment. Let’s break down some of the key themes and emotions conveyed in these lyrics:

Origin and Identity: The lyrics repeatedly mention being from the “jungle” and the “zanga.” These phrases could symbolize a tough upbringing or a challenging environment that has shaped the speaker’s identity and character. It suggests a sense of resilience and strength that comes from one’s origins.

Leave a Comment